EPISODE 6
…….I looked into my phone screen and saw seye’s name…. I picked it up and we started conversing
Looking for a story and couldn't find it on Homepage?
Click Here for list of All stories
Readers with the highest number of comments will Get TWO premium COMPLETE STORIES for FREE every week. Always leave a comment on every story and stand a CHANCE
me: oya baddo of life kilowa
seye: bigman hwfa now?
Me: i just dey o..,hope na home you dey dis time around and not club?
seye: wich kyn qst b dat…..were you not in class for the test today ni?
me: wich test….
Seye: mathematics now
me: haaaaa.i neva hear anytin now…na house i dey jawe
seye: me self don dey house. i left school immediately we finished the test
me: goodd so me don missed a test be that right?
seye: that one no concern me, alaye na 1 rumor i dey hear 4 town o
me: wetin be dat? I neva hamer nw…wetin dem dey talk about me?
Seye: ogbeni na story about you, seyi and the girl wey dey sell fish
me: wetin u dey hear
seye: dont tel me na true o
me: wetin na ?
Seye: i hear say u liv seyi 4 fausa?
Me: naso bro….but shey b na ur advice I followed?sey mak i find som1 i go dey bleep for outside if seyi refuse to giv me her own toto to sample
seye: you are right but i never tell you to quit the relationship now, did i?…una wan kill the girl bah?
me: kill bawo?
Seye: com see how dem dey talk am for school sey she always get mad in lecture room…dey said u will call her for like 4times before she go answer you
me: woo (see) alaye liv that 1 jare….i get gist 4 u
seye: me too get gist for you but yours first
me: no p….if u see how fausa dey satisfy me with sex, infact if we cover the show and sell am for public, am gona becom a porn superstar asap in a short time
seye: thats gud nw..shey b na wetin u want be dat..,..but count me out from the show o. no be me advise u to switch fromm seyi to fausa o…….
Me: guy let leave dat aside jare…wetin u wan gist me jur
seye: how u go take bliv me….u wey don fall in love already
me: say wetin una wan say jur..,….shey i b romeo ni?
Seye: ok o..,.na ur wife i see now at teecrown bar and suite…with our sug gensec….
Me: lol, may be they have something fishy ni
seye: ode (fool) if u b sombi, me no b dejo..cos ah be confam omo’gboro…..shey u no go knw different between business partners and sex partners? If u see how them do enter bar.i bet it u go faint..com see how dey cuddled themself while drinking…
Me: are you serious?
Seye: siddon there….wat shock me most was the kissing they give to each other, I never think the gurl don give you the kind before
me: bro free me now…..am having headache. Let chat on bbm later
seye: ok bro., you better think very well before too late for you., ….he hung up……..
…….this guy must be a tragic lier jur………it can’t be true lailai, how my one and only fausa will be flirting around upon every services I render to her…. What else is she looking for????? Yes can’t be true,, it might be na plan work of seye and seyi to scatter this relationship…..